Please log in to use chat.

Owerri prison break Imo state: Prison Authorities say na 1,884 inmates gunmen free as Buhari describe attack as terrorism

Di Nigerian Correctional Service (NCoS) for Imo state confam say 1,844 inmates escape from di Owerri prison afta gunmen attack di prison for di early mor mor of 24th december 2022. For inside statement wey di NCoS spokesman, Francis Enobore release, e say di gunmen wey dem still dey find bin use explosives blast administrative […]

PNFPB Install PWA using share icon

For IOS and IPAD browsers, Install PWA using add to home screen in ios safari browser or add to dock option in macos safari browser